制作

出演艺人
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
表演者
作曲和作词
Tochukwu “OdumoduBlvck” Ojogwu
作曲
制作和工程
David Acekeyz Elumelu
David Acekeyz Elumelu
制作人
Clinton “Cowleg” Ordu
混音工程师

歌词

[Intro]
Ace bring the beat
[Verse 1]
Anything you get i get am times two
Any pressure wey them bring na me go cancel, cancel
Them dey forget say my middle name na big gun
Them dey forget say my middle name na big gun
Them dey forget say my middle name na big gun, eh
Them dey forget say my middle name na big gun
[Verse 2]
Big loader
Big kala
Top Corner
Top plotter!
Make way!
Nobody fit check, nobody fit check
Check mе!
[Bridge]
Vladimirovich
Vladimiro
Vladimirovich, ehh!
Dem they forget say your middle name na
[Verse 3]
Ne-never did I fall out with a loose tongue
Show promoters know say na me be their top gun
**** dey my front and **** dey my back
Toolie dey my hammer, uzi yapa for the stash
Ro-rolling with a wolf pack
Brother make you come back here to back your boy
No be you dey talk say Odumo na fool
When i came in all of them they start to look their shoe
Written by: David Elumelu, Tochukwu “OdumoduBlvck” Ojogwu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...