收听 Skopy Lonky 的 Somebody

Somebody

Skopy Lonky

Afro-Beat

9 Shazams

音乐视频

Somebody
观看 {artistName} 的 {trackName} 音乐视频

精选于

收听 Skopy Lonky 的 Somebody - Single
ALBUMSomebody - SingleSkopy Lonky

制作

出演艺人
Skopy Lonky
Skopy Lonky
表演者
作曲和作词
Gbolahan owoade
Gbolahan owoade
作曲
Jinadu Ibrahim
Jinadu Ibrahim
作曲
制作和工程
IbiitMonster
IbiitMonster
制作人

歌词

Say they call me skopy yeah yeah Say nah nah Somebody come Make you ginger me E get some matter Wey dey finger me Somebody come Make you ginger me E get some kind matter Wey dey finger me Why e be say All my guys no dey play To get kaluba We dey para we go pray When I'm lonely Nobody came to my aid When you're playing with a player You better play smart Brother man come to my lungu Make I show you How we dey run am Support your man Make you do good Cos lifted hands No dey go down Many bills on me I garru hustle wise Many deals I need hmmm Many leaves on trees You garru pay the price If you wanna get pleased We run things Things don't run we Came from the street I pledge my country Shout out to my gee Jah bless msp So many things We gonna accomplish Go low All the ladies for the party Make dem follow I garru live life cos na yolo Omo na talent no mother fuckn promo Oh no no yeah Somebody come Make you ginger me E get some matter Wey dey finger me Somebody come Make you ginger me E get some kind matter Wey dey finger me Why e be say All my guys no dey play To get kaluba We dey para we go pray When I'm lonely Nobody came to my aid When you're playing with a player You better play smart Omo na packaging Back then omo na managing Now that I'm lifted Dem no fit garbage me Ahannn Man I'm triumphant Mi dey front of the altar Me I kneel by you Jah help those who help themselves Me I know that Na why me I stand still Omo na turn by turn Why you never blow It's never your turn Calm down hope and pray don't dull Mi na street boy Mi no lef my god for my lungu Are you feeling my groove oh oo Twenty four seven studio oh oo Even lastma no go like be the last man Abeg ginger me Why e be say All my guys no dey play To get kaluba We dey para we go pray When I'm lonely Nobody came to my aid When you're playing with a player You better play smart Go low All the ladies for the party Make dem follow I garru live life cos na yolo Omo na talent no mother fuckn promo Oh no no yeah
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out