制作
作曲和作词
Paul Oga Akwuma
词曲作者
歌词
This kind love fit to k- a man oh
Pour me Hennessy make I feel fine oh
You promise me love wey go last forever
For better for worse we go dey together
You promise me love wey go last forever
Ah ahh
You promise me love wey go last forever
For better for worse we go dey together
You promise me love wey go last forever
I can't wait no more
Na you I go follow
Can't give it up
See you tomorrow
I can't wait no more
Na you I go follow
Can't give it up
See you tomorrow
Ooh oh
Ye e yeah eh
Ooh oh
Ye e yeah eh
You dey mess with my emotion
Let's cruise down the ocean
Baby looku looku
No give me love
Wey get chuku chuku
Maka chukwu
We don dey hustle
Since the time of them ojukwu
This kind love fit to k- a man oh
Pour me Hennessy make I feel fine oh
You promise me love wey go last forever
For better for worse we go dey together
You promise me love wey go last forever
Ah ahh
You promise me love wey go last forever
For better for worse we go dey together
You promise me love wey go last forever
I can't wait no more
Na you I go follow
Can't give it up
See you tomorrow
Ooh oh
Ye e yeah eh
Ooh oh
Ye e yeah eh
Na your body dey move me
I give you kind of love
That you see in the movie
Mami come on take it easy
You go wound me
Nothing wey badder pass
The things you do me
Baby looku looku
No give me love
Wey get chuku chuku
Maka chukwu
We don dey hustle
Since the time of them ojukwu
This kind love fit to k- a man oh
Pour me Hennessy make I feel fine oh
You promise me love wey go last forever
For better for worse we go dey together
You promise me love wey go last forever
You promise me love wey go last forever
For better for worse we go dey together
You promise me love wey go last forever
This kind love fit to kill a man oh
Pour me Hennessy make I feel fine oh
This kind love fit to kill a man oh
Pour me Hennessy make I feel fine oh
Writer(s): Paul Akwuma
Lyrics powered by www.musixmatch.com