制作

出演艺人
Li Joe
Li Joe
表演者
作曲和作词
Erie Joseph
Erie Joseph
词曲作者
nwokobia senator
nwokobia senator
词曲作者
制作和工程
chech da producer
chech da producer
制作人

歌词

Yea
Woah woah
Its a jungle that we living
As we dey we dey dey for lagos
We run from mosquitoes and hilux
The girls we no trust
Dem go bill us
God save us
Said issa jungle that we living
As we try to survive this Lagos
Olosho from my house
She wan dey go work
Conductor give me change
E no go hear word
God save us
I no even understand again
Follow me dey follow me dey
Now you no wan comot again
She want a new this
And a new that
Just because say we dey fornicate
If at all sef i gats find my kpa
Real estate agent dem do me sha
I call my plug one time
Make e give me loud
But e give me fake amnesia
For Lagos
Inside Lagos
For lagos
For this lagos
For lagos
Inside lagos
God save us
Verse 2
Ma binù my dear(of lay lay lay)
E don Dey reach to fear(Omo lay lay lay)
You no know which one clear (for lay lay lay)
Until your eye don tear(jekalo sere)
And as the eye don clear
You go try avoid nonsense
Because dem no get concern
The clear eye e don Dey red
If you no see try to hear
Before you con Dey vex
But I don’t really understand again
I Dey feel the pain so where the gain
Lasgidi player I join the game
You no go you no know So what’s the way
So I be leaving feelings to catch flight
For this Lagos you gats wise
Life na 50 50 but you gats price
And you no need to start fight
For Lagos
For Lagos
Inside Lagos
For lagos
For this lagos
For lagos
Inside lagos
God save us
Written by: Erie Joseph, nwokobia senator
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...