音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
DubbyGoHard
DubbyGoHard
表演者
作曲和作词
Nwachukwu Chidubem
Nwachukwu Chidubem
词曲作者
Raphael Ajike
Raphael Ajike
词曲作者
制作和工程
BABY BEATS
BABY BEATS
制作人
Waveman
Waveman
制作人

歌词

[Verse 1]
Ahh
What's goodie
Ryy!
Brother man wey dey this side
E no hard before I decide
So we pull up with the mandem when we dey outside
Dorime when we dey outside
Tori me I no fit go down side
Shawties out here from the south side
Pull up with a billion van when we outside
Undertaker sound when we outside
When Dey call we go dey balance am
Dorime, we go dey balance am
Dorime, Dorime, Dorime, Dorime, Dorimeeeeee
Say we dey balance am
Badman balance am
Badman check and balance am
Dorime, Dorime, Dorime, Dorime, Dorimeeeeee
Say we dey balance am
Badman balance am
Badman check and balance am
Yeah we balancing
6 figures tall man dem, ma balancing
Make no man check us cause we balancing
A whole lot of mint bundles yeah we balancing
Bad man step out of the crib looking fly as hell
You better hold your babe cause I be magnet
Attracting them shawties call it a lifestyle
(Eyhhhh ahh, Call it a lifestyle)
Pull up with my gees cause no better movement
Without my gees I feel like am useless
Pull up with my gees cause no better movement
Without my gees I feel like am useless
Bottles on me, all night popping
Even your barnie day one corner and she dey even eye me
Fine boy like me. Eyhhhh ahh!
So we pull up with the mandem when we dey outside
Dorime when we dey outside
Tori me I no fit go down side
Shawties out here from the south side
Pull up with a billion van when we outside
Undertaker sound when we outside
When dey call we go dey balance am
Dorime, we go dey balance am
Dorime , Dorime, Dorime, Dorime, Dorimeeeeee
Say we dey balance am
Badman balance am
Badman check and balance am
Dorime, Dorime, Dorime, Dorime, Dorimeeeeee
Say we dey balance am
Badman balance am
Badman check and balance am
10 toes
(Pull up in a G5)
Badman na 10toes
(Brother man wey dey this side)
10 toes
(E no hard before I decide)
Badman Na 10toes
(Pull up like we double O Seven , This our thing we selling)
Badman na 10toes
(Pounds on the list and sterling)
10toes
(Afro-riddim)
Badman Na 10toes
Dorime!!!
Written by: Nwachukwu Chidubem, Raphael Ajike
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...