歌词

Da beat on the beat Ori mi oh Ahan ewoo eey Ratata ratata musical taliban number one Aya aya Hmm ahan ahn egbe Dem dey talk say we nor go make am Dem just dey pray make we rise and fall Upon everything wey dem dey do Dem see dey see us dey stand up tall Na god help me oh Enemies for use me dey play ball Je kan mo Baba god ee oo na you dey make me dey dey on top oh Oya make everybody dey dance oh Awooo ewaa Everybody dey dance oh Awooo ewaa Everybody Awooo ewaa All the mama and papa dem shake body Awooo ewaa Small small chicken the pikin dey bend they know level Awooo ewaa Iro ni pe pe npa aja no lerun Awooo ewaa When dem see we dey come Dem go like to lock up When dem see we dey ball Dem dey like to jealous jekomo Enemies want to mock on me And they want to get rid of me Ori we lerey she gbele oh Ori shere ma je lete oh Olord my life na you dey make Dey happy nobody else Oh lord my life You put smile on my way When nobody dey to help Nah god help me Enemies for use me dey play ball Baba god oh Nah you dey make me Dey dey on top o Oya make everybody dey dance oh Awooo ewaa Everybody dey dance oh Awooo ewaa Everybody Awooo ewaa All the mama and papa dem shake body Awooo ewaa Small small chicken the pikin dey bend no level Awooo ewaa Iro ni kpe kpeta aja no lerun Awooo ewaa
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out