制作
作曲和作词
Timothy Ezeike Sparkle Tee
词曲作者
歌词
[Intro]
Ajeh
It's Barmy on the beat
[Bridge]
You fit give me casted update oh
With grace, I go use am collect oh
Same road wey we trek, we go ride Benz oh
Na man dey hustle, Oluwa dey bless oh, yeah yeah
[Verse 1]
Hustle, e fit be your turn today
Tomorrow, blessing go come my way
Na Oluwa update sure pass
Nke mụ bụ nke mụ oo, yeah yeah
Nobody knows God's plans
Anybody wey dey hustle get chance
My own grace naked, e no wear pant
E dey grow everyday like a riverside plant, eh
[Chorus]
Onye ma echi oo? Onye ma ụwa?
Onye ma echi oo? Onye ma ụwa?
Onye ma echi? Onye ma ụwa?
Echi dị ime
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Tomorrow is pregnant
[Refrain]
Update akọna m, client akọna m
Dollar akọna m, pounds akọna m
Ọnwụ ike egbuna m, owu asakwananụ mụ oo
Echi dị ime
Popo afụna m, osuimi afụna m
Ọkọ nshi afụna m, ndị witch afụna m
Ọnwụ ike egbuna m, owu asakwananụ mụ oo
Echi dị ime
[Verse 2]
See, onye ma mgbe ọ ga-emezinụ?
Nobody knows when e go happen nụ
After the night, we get the afternoon
If God vex, my cashout fit be double
Nobody knows tomorrow
Don't laugh a brother because say e dey borrow
Na the same hand wey dey push wheelbarrow
Fit collect, start to cruise Lambo'
[Bridge]
You fit give me casted update oh
With grace, I go use am collect oh
Same road wey we trek, we go ride Benz oh
Na man dey hustle, Oluwa dey bless oh, yeah yeah
[Chorus]
Onye ma echi oo? Onye ma ụwa?
Onye ma echi oo? Onye ma ụwa?
Onye ma echi? Onye ma ụwa?
Echi dị ime
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Tomorrow is pregnant
[Refrain]
Update akọna m, client akọna m
Dollar akọna m, pounds akọna m
Ọnwụ ike egbuna m, owu asakwananụ mụ oo
Echi dị ime
Popo afụna m, osuimi afụna m
Ọkọ nshi afụna m, ndị witch afụna m
Ọnwụ ike egbuna m, owu asakwananụ mụ oo
Echi dị ime
[Verse 3]
I remember when they tell me say my song e no go pass head bridge
Say I must to wash my tongue before I make a hit
But I tell them, I am a Zion seed
Shey na because of my sake Oluwa bleed?
Each and everyday and night I dey pray
When they hear my song they say na play I dey play
But my mama tell me say na time e go take, "Timo nnwa m jisie ike"
[Bridge]
You fit give me casted update oh
With grace, I go use am collect oh
Same road wey we trek, we go ride Benz oh
Na man dey hustle, Oluwa dey bless oh, yeah yeah
Written by: Timothy Ezeike Sparkle Tee