制作
出演艺人
Bigdreamz
表演者
作曲和作词
UGWU NNABUIKE
作曲
歌词
Hmmm mmm
Sureboy bigger Dey here so
Since oluwa give me talent o
Me I no go ever dull back
Since oluwa give me talent
Me I no go ever try to slack back
Cus I get family wey Dey depend
On me wowowo
Me I get family ee
Wey Dey depend on me wowowo
If I no work dem no go chop
You know what’s up
I no go dull I gat to work Till I get to the top
But e no fear me eee
Cus I know watin go be go be e
If I go dull them no go call me
Omenukor
Like yoruba them go tell me temitito
But e no fear me ee
Cus I know watin go be go be ee
Since oluwa give me talent o
Me I no go ever dull back
Since oluwa give me talent
Me I no go ever try to slack back
Cus I get family wey Dey depend
On me
Me I get family ee
Wey Dey depend on me wowowo (x2)
So I no go waste my time dey
Shayo drinking and whil·ing
My time away hoping
That someday e go good
When you no Dey work you Dey wait for result
If I no work
Dem no go chop
You know what’s up I no go dull
I gats to work till I get to the top
But e no fear me ee
Cus I know watin go be go be e
If I go dull them no go call me omenukor
Like Yoruba dem go tell me temitito
But e no fear me ee
Cus I know watin go be go be
Since oluwa give me talent o
Me I no go ever dull back
Since oluwa give me talent
Me I no go ever try to slack back
Cus I get family wey Dey depend
On me
Me I get family ee
Wey Dey depend on me wowowo (x2)
If I no work dem no go chop
You know what’s up
I no go dull I gat to work till I get to
The top but e no fear me ee
Cus I know watin go be go be
Written by: UGWU NNABUIKE

