制作

出演艺人
SOLU
SOLU
表演者
Zel X
Zel X
表演者
VALOE
VALOE
表演者
作曲和作词
Denzel Amoabeng
Denzel Amoabeng
词曲作者
Ekene Okonkwo
Ekene Okonkwo
词曲作者

歌词

Killer intentions
Walking terror
She my Sheba
Turn me sinner
Been here before
You smell like Dior
Got me feeling your liqour
Ohemaa this body
Make I see your intentions
Your body high me like liqour
So make you pour me up when we linkop
Oh aah
Sweet (Alewa)
Mmm make you no dull
Mmm make we indulge
Ye oh I am into you oh aah
Coolu mental
Sit down pon it baby rumba
Steady touching you waist baby tenderly oh
Giving you back to sender oh oh oh
Baby
Rubbing your body essential
Rubbing your body intentional
Odo yewu wo bɛ ku me afɛre oh oh oh
One more time (One more)
Gimme Gimme love
Kyerɛ me wo dɔ
One more time (One more)
Mmm
She dey my radar nti me nte wo ho gyae
Oh lay lay
Oh la la
Korrɛ body
Make I feel you ooh
Oh lay lay
Oh la la
Korrɛ body (Korrɛ body)
I dey feel you ooh
What’s the vibe?
Tell me who got the time to be wasting time
Omoge make we use it
If you dey doubt I go make you lose it
Mhmm your waist is music
Omo I don’t know how you do it
Her way nice
No waste time
On me no delay
Make up your mind
Of course the money dey
All night we dey live life
Shayo on the way
You don burst my head already
What you doing to me
Heavy heavy duty yeah
Back it, park it on me yeah
Loving this your vanilla
Lokay gbakam ishi yeah
Shayo body no chaser
Omo pour me one liter oooo
Oh lay lay
Oh la la
Korrɛ body
Make I feel you ooh
Oh lay lay
Oh la la
Korrɛ body (Korrɛ body)
I dey feel you ooh
Written by: Denzel Amoabeng, Ekene Okonkwo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...