制作

出演艺人
Eli Marliq
Eli Marliq
表演者
作曲和作词
Eli Marliq
Eli Marliq
作词

歌词

Yo Wagwan who dis?
Omo Ghetto wetin dey sup now
We just dey see you everywhere we just dey see you for TV
Come show us love now
May i send Aza
Call my Phone
Back then when mi nah get dem nuh call my phone
Some people show you fake love as you start to get your own na na
Fake friends please leave me alone
Don't call my phone
Dem too dey call my Phone
Why dem a call my phone oh no
But back then when mi nah get dem nuh call my phone
Dem nuh call my phone oh no
Some people show you fake love as you start to get your own
Fake friends please leave me alone
Don't you call my phone no more
Back when mi was in the trenches
Pussy bwoy dem nuh really send me
Dem nor send me now they pretending to friend me
But dem nuh friendly so mi unfriend dem
But mi look out for my dawgs all day
Mi look out for my cats all day only God know why
Look out for my dawgs all day
Fake friend go far away
Far away ai
Big Up all the ones wey dey feel my Vibe
And all the ones wey dey love my style
Fuck all the ones wey wan see me cry
They can never stop my shine
Big Up all the gyal dem a steady whine
And all the Dj wey dey play my Vibe
To all you leaches wey wan chop my fish and meat
Tell you say delete my number
Call my Phone
Back then when mi no get dem nuh call my phone
Some people show you fake love as you start to get your own na na
Fake friends please leave me alone
Don't call my phone
Dem too dey call my Phone
Why dem a call my phone oh no
But back then when mi nah get dem nuh call my phone
Dem nuh call my phone oh no
Some people show you fake love as you start to get your own
Waw wa ah
Fake friends please leave me alone
Don't you call my phone no more
Ah ah
All of dem dey for the corner
Dem dey check me
Dem dey observe
Dem dey for the corner
Dem a waiting for me to loose guard
Dem dey for the corner
For the sidelines waiting to substitute me
You cannot substitute me
Fake Friends
Written by: Eli Marliq
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...