制作
作曲和作词
Celestine Agropah
词曲作者
Godwin Utsu
词曲作者
歌词
Eh eh eh eh eh eh eh
Ooh eh eh
Ooh eh eh
Ooh eh eh
Ooh eh eh
Ooh eh eh
Oh eh
Ohh
All of my paddy dem
With same dreams and with same vision
We be taking up some risk
We no dey like hear word
My homie no go chook eye for my matter
Shout out to my day ones no Wahala
My family my real ones
Dem finna killy person wey do me wrong
Cos Charlie
You never know all we've been through
We family for life
Coming from the grass root
Charlie
You never know all we've been through
My homies for life
Madamfo pa
Madamfo pa
My goons we dey catch fun
I can't deny they be the right choice
Madamfo pa
Madamfo pa
No time for the fake love
I can't deny they be the right choice
Eh eh eh eh eh eh eh
Ooh eh eh
Ooh eh eh
Ooh eh eh
Ooh eh eh
Ooh eh eh
Ooh eh
Ooh
We dey enter club
We dey shake bum bum
Dance with the vibe sip alcohol
In the club yeah we know what's up
Skinny jeans our shoe Dior
Gucci bag wey we like to flaunt
Make no body come judge us
Make nobody
Cos Charlie
You never know all we've been through
We family for life coming from the grass root
Charlie
You never know all we've been through
My homies for life
Madamfo pa
Madamfo pa
My goons we dey catch fun
I can't deny they be the right choice
Madamfo pa
Madamfo pa
No time for the fake love
I can't deny they be the right choice.
Writer(s): Celestine Agropah
Lyrics powered by www.musixmatch.com