音乐视频

Peruzzi - Baba God feat. Patoranking (Official Audio)
观看 {artistName} 的 {trackName} 音乐视频

精选于

制作

出演艺人
Peruzzi
Peruzzi
演唱
Patoranking
Patoranking
演唱
作曲和作词
Tobechukwu Victor Okoh
Tobechukwu Victor Okoh
词曲作者
Patrick Nnaemeka Okorie
Patrick Nnaemeka Okorie
词曲作者
Prosper Obi
Prosper Obi
词曲作者
制作和工程
Speroach Beatz
Speroach Beatz
制作人
Spyrit Mix
Spyrit Mix
混音工程师

歌词

Santamara kura baba, ayy Baba (Go) Say Baba (Speroach Beatz) Oh Baba, ayy Baba Santaria Baba, ria Baba ayy Whaya say Strong grace and mercies Ayy Baba And anointin' oil combine Santamara kura Baba, ayy Baba (Loose) Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So, everyday me I dey countin' my plus, no minus Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus For a long time you don cover me so (yeah-yeah) They can't touch me again If no be you wey cover me so Dem for don take me away Man dem wey know me before They don't know me again They don try but they can't conquer the boy They can't hold me again This love, there's somethin' about it (I say me) I can't do without it (Baba, this love) There's somethin' about it (I say me, I say me) I can't do without it (this love) There's somethin' about it (somethin') I can't do without it (this love) There's somethin' about it (loose) I can't do without it Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So, everyday me I dey countin' my plus, no minus Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus, ayy On my knees I dey cry to God (ayy Baba) My God dey for my back and e no dey sleep That's why I (loose, santamara kura baba, ayy Baba) Whaya say E sure me die, e sure me die, e sure me die As a ghetto man say I go wear suit and tie E sure me die, e sure me die, e sure me die Profitin' on my business and e go multiply I just dey denge, I dey denge dey pose Every button wey dem open dem close Sorry man if I no fit compose I'm a top star, count me as one of those And me say God willin', God willin', yeah We never gonna stop winnin', stop winnin' Forever chillin' and bubblin', bubblin' From my heart, me say, "This is what me pray everyday" This love, there's somethin' about it (I say me) I can't do without it (Baba, this love) There's somethin' about it (I say me, I say me) I can't do without it (this love) There's somethin' about it (somethin') I can't do without it (this love) There's somethin' about it I can't do without it Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So everyday me I dey countin' my plus, no minus Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So everyday me I dey countin' my plus and I no minus Ayy, yeah Baba Prrr-ayy Prrr-ayy Loose (santamara kura baba, ayy Baba) (Spyritmyx)
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Prosper Chibuike Obi, Tobechukwu Victor Okoh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out