音乐视频
音乐视频
制作
出演艺人
Omah Lay
声乐
Isaiah Precious
其他声乐
作曲和作词
Kelvin Ibinabo Oriye
词曲作者
Michael Innocent
词曲作者
Stanley Omah Didia
词曲作者
制作和工程
Demitrius Lewis II
助理母带工程师
Richard Ledesma
助理混音工程师
Nicolas De Porcel
母带工程师
Tunesfactory
制作人
Preston Reid
混音工程师
歌词
[Intro]
You know I'm just tryna have fun tonight, you know?
Ain't nobody judgin' anybody
Everybody is beautiful tonight
You feel me?
'Cause you know, you know
[Verse 1]
My body dey for Adamawa
Wa-wa-wa-wa-wa, wa
My head dey for Jigawa
Wa-wa-wa, whoa, whoa, whoa
My matter, e full for nkom, kom, kom wah
My heart carry too much
Ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ah
[Chorus]
Girlie, come show me how to love
We get married, no divorce
It's just you and I, endorse
All these diamonds ain't enough
My girlie, come show me how to love, oh-whoa
It's just you and I, endorse
We get married, no divorce
All these diamonds ain't enough
All these diamonds ain't enough
[Verse 2]
I've been tryin', shawty
Trust me, I f••k with you
But I no believe say you go fit to solve my issues
[Verse 3]
You know na Kcee wey sing "Limpopo"
My motor dey for Ikoku o
Chop my money in to-to
Omotena, hit my gogogo
I know wetin dey your kom kom
If you no gimme, I go kolo
I get the spirit of aṣẹwo
Port Harcourt boy, Isaac Boro
[Chorus]
Girlie, come show me how to love
We get married, no divorce
It's just you and I, endorse
All these diamonds ain't enough
My girlie, come show me how to love, oh-whoa
Show me, show me, show me
It's just you and I, endorse
We get married, no divorce
All these diamonds ain't enough
All these diamonds ain't enough
Written by: Isaiah Precious, Kelvin Ibinabo Oriye, Michael Innocent, Stanley Omah Didia