音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Smartboy Bizzy
Smartboy Bizzy
表演者
作曲和作词
Smartboy Bizzy
Smartboy Bizzy
词曲作者

歌词

Na na na na na na na
Yoh yoh yoh yoh yoh
I go dey fight any fight for you
This kind of weather na for me and you
Make I sample this beat make we dance for you
Omalicha I go run for you
I be your Commando baby I go shoot for you
Like Jackie Chan baby I go fly for you
If na money baby I be your Odogwu
I be your Obi Cubana baby I stand for you
I never despise your love ooo
Baby anything for your love o
Ibu onye nkuzi mgbe mu n'aga akwukwo
Obianuju ihe n'eme o na atuzi mu oyi
Na this kind woman I dey find oo (I dey find)
Na this kind beauty be my type oo (Be my type)
My African beauty imaramma baby
Osinachi imaramma baby
Ohh baby give me your love ooo (Marry me)
Ohh baby Give me your love oo (Marry me)
Ohh baby give me your love oo (Marry me)
My loving my darling my baby my darling
Give me your love ooo (Marry me)
Ohh baby give me your love oo (Marry me)
Ohh baby give me your love ooo (Marry me)
Ohh baby give me your love oo (Marry me)
Your love o eeh eh
Am at the stop eeooo
My baby oo
You be my hospital when am sick
Na you I go run to you I go run to eeh
You be the blood that run through my veins
Every time when I am sleeping
In my dreams it's you that I see (it's you that I see)
Ohh stop my baby let me talk to you
This your love na till eternity
I no go fumble baby girl
You dey my breakfast my morning bread
Make I wangolo anywhere you go me I go follow
We go fly first class to obodo oyinbo
My sweetie potato oooo
Ohh baby give me your love ooo (Marry me)
Ohh baby give me your love oo (Marry me)
Ohh baby give me your love oo (Marry me)
My loving my darling my baby my darling
Give me your love ooo (Marry me)
Ohh baby give me your love oo (Marry me)
Ohh baby give me your love ooo (Marry me)
Ohh baby give me your love ooo (Marry me)
Your love o eeh eh
You be my number one (Marry me)
Nobody else can take your place (Marry me)
Ohh my baby Whenever you do this thing to me (Marry me)
Buy you Maserati (Marry me)
Give you my everything (Marry me)
(Marry me)
Oyaaa give me your love ooo
Written by: Smartboy Bizzy
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...