音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Adekunle Gold
Adekunle Gold
声乐
作曲和作词
Oladayo Olatunji
Oladayo Olatunji
词曲作者
Udoma Peter Kelvin Amba
Udoma Peter Kelvin Amba
词曲作者
Adekunle Kosoko
Adekunle Kosoko
词曲作者
制作和工程
Udoma Peter Kelvin Amba
Udoma Peter Kelvin Amba
制作人

歌词

[Verse 1]
See I don't look like Wetin I don see
I will never forget the 90s
Many nights I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crises
Thank you for the Journey, oh Lord, oh Lord
If I say my story o pọ, o pọ
Fire can't cool, I'm ever blazing
I roll deep with the almighty
[Chorus]
Aye 5 star la n jẹ o
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula
Aye 5 star la n jẹ o
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula
[Verse 2]
Money, na filter
Don't let them fool ya
Make your rabba
Stack your paper
Let them know when you pull up, pull up
Man down when I pull, up pull up
I'll be your liquor
Fuck the chaser
Bang, bang, bang, Undertaker
They scared when I pull up, pull up
Ya road man fear when I pull up, pull up
Kunle from Ikotun and I be repping
Shout out to Agege that city raised me
Ask my crew dem, dey love me, love me
Dem call me AG Baby
Our government no get time for ghetto
We only get love on manifesto
I pray for my people
Jah o, jah o
[Chorus]
Aye 5 star la n jẹ o
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula
Aye 5 star la n jẹ o
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula
[Chorus]
Aye 5 star la n jẹ o
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula
Aye 5 star la n jẹ o
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula
Written by: Adekunle G Kosoko, Almoruf Adekunle Kosoko, Oladayo Olatunji, Udoma Peter Kelvin Amba
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...