制作
出演艺人
Goold
表演者
作曲和作词
Azeez Olajide
作曲
制作和工程
Drekiss
制作人
歌词
Eh eh melogold o
Eh Girlie wey matching my energy o
After you I see nobody o
Make I show you da best loving
Omoge you be big blessing o
Give you love make I add some jara eh
Zaddy I no dey kala no
Chill and we smokey gbana
Tell them say why them com dey para eh
Say baby I swear
Say we end oloun maje
You be the maddest
Make I give you love no stress eh
Love no dey sweet if money no dey
Buy anything big zaddy go pay
For my heart you dey special place
Make we show them true love still dey eh
Oni ni kon shola (shola)
Gaara tun ko buga (buga)
Oni ni kon shola (shola)
Gaara tun ko buga (buga)
Give you love more still dey cooler (cooler)
I dey pray make this love dey longer (longer)
Oni ni kon shola (shola)
Gaara tun ko buga (buga)
Omo you dey cause commotion
Na you I dey give my attention
You getting my full attention
Back to back make we shock them high tension
Eh them say wetin com sup o
This my love no go fit drop o
Loving you na my one job o
Gaara tun make you form boss o
Lati Cairo I go saa wo dubai
I'm in love and I no go deny
This our love omo no go fit die
Anything mami I go comply
Best love wey I ever know
I promise say I'll never go
I'm guilty for love make them call popo
Say no fear I'm one man mopol o
Say baby I swear
Say we end oloun maje
You be the maddest
Make I give you love no stress eh
Love no dey sweet if money no dey
Buy anything big zaddy go pay
For my heart you dey special place
Make we show them true love still dey eh
Oni ni kon shola (shola)
Gaara tun ko buga (buga)
Oni ni kon shola (shola)
Gaara tun ko buga (buga)
Give you love more still dey cooler (cooler)
I dey pray make this love dey longer (longer)
Oni ni kon shola (shola)
Gaara tun Ko buga (buga o)
(Shola o)
(Buga o)
(Shola o)
(Buga o)
(Cooler o)
(Longer o)
(Shola o)
(Buga o)
Written by: Azeez Olajide