音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Tee-Y Mix
Tee-Y Mix
表演者
Moelogo
Moelogo
声乐
Oxlade
Oxlade
声乐
作曲和作词
Tee-Y Mix
Tee-Y Mix
作曲
Moelogo
Moelogo
作曲
Oxlade
Oxlade
作曲
制作和工程
Tee-Y Mix
Tee-Y Mix
制作人

歌词

Tee-Y Mix
Yeah, yeah-yeah-yeah
When you hear me say Logo
Kilo fi mi pe gan
Me wey never start
You way never ṣetan to see that
I'm blessed and rich
I'm moving enough
At my own pace
Koto da lẹ isu a jina
Ola o se bi kan
Just so you know
Ọrun lo mẹni to ma la
Just so you know
You cannot do pass yourself
Don't worry 'bout things
You cannot change
Be free enjoy yourself, eh
Don't worry 'bout me
You cannot help
Still searching for me, oh
Oh, I'll be alright
Monday to sunday
Chop life my own way
No dey for rat race, uh-huh
Dem go pay
Closer I must stay
Till that day I go ball
Nothing wey go spoil
(Babalawo mo wa bẹbẹ)
(Oni kin mama fowo kẹnu)
So many life experiences
Don turn me to person wey get sense
I dey count my blessings
Day by day no stressing
Isẹ oluwa ko s'ẹni to ye
Ise oluwa ju ti alfa lọ
Awa ma ridi lo lorun mi
So I say don't worry about me
I'll be okay
As long as God dey my side
Mo mama fo loke, eh
Don't worry about things
You cannot change
Be free enjoy yourself, eh
Don't worry 'bout me
You cannot help
Still searching for me, oh
Oh, I'll be alright
Monday to sunday
Chop life my own way
No dey for rat race, uh-huh
Dem go pay
Closer I must stay
Till that day I go ball
Nothing wey go spoil
(Babalawo mo wa bẹbẹ, mo ma dolori rẹ with or without you)
(Oni kin mama fowo kẹnu)
Oh, I'll be alright
Monday to sunday
Chop life my own way
No dey for rat race, uh-huh
Dem go pay
Closer I must stay
Till that day I go ball
Nothing wey go spoil
Written by: Moelogo, Oxlade, Tee-Y Mix
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...