album cover
Problem
227
World
Problem 由 Nxtmuzic Group LTD 于 2021年1月29日 发行,作为专辑“Problem - Single”的一部分。
album cover
发行日期2021年1月29日
唱片公司Nxtmuzic Group LTD
LanguageEnglish
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM93

制作

出演艺人
24ldz
24ldz
表演者
Rehmahz
Rehmahz
表演者
Elikem Kofi
Elikem Kofi
表演者
作曲和作词
24ldz
24ldz
作曲家
Marvel Onah
Marvel Onah
作曲家
Kofi Adjorlolo
Kofi Adjorlolo
作曲家
制作和工程
24ldz
24ldz
制作人
Tronome Beats
Tronome Beats
制作人

歌词

Na you know my problem
Make you fix am for me oh
Make you blow your trumpet
As I dance in your way oh
Na you know my problem
Make you fix am for me oh
Make you blow your trumpet
As I dance in your way oh
Na you be my final bus-stop
Bus stop
If I dey your motor me I no stop
If I no dey your motor make dem drop me for here oh
I'll be searching for you non-stop
Hold on!
No Dey lose focus
Water no get enemy
But with light e fit shock us
I don lose trust in man
Cuz dem be mock us
But this is one reason boys
We gotta March on
Na you wey go fix my life
I no get pass one life
I no want waste this life
Make you dey fix am
Make you dey fix am
Na you know my problem
Make you fix am for me oh
Make you blow your trumpet
As I dance in your way
Na you know my problem
Make you fix am for me oh
Make you blow your trumpet
As I dance in your way oh
Be like sey i don tell person but still a man no dey hear
Be like sey dem forget Baba God for
this life and now man dey Fear (fear)
K to the O with the vibes (vibes)
We get many problems still we survive
Give em the Christian vibes see
Dem forget sey Jehovah dey my side
Dem dey pray say make we die but
Holy Ghost He dey so KEBBA!
Sey He no go leave me for this life oo never
I feel it in my soul, in my lungs and liver
But dem man dem do shakara like Fela
Mi Nyami kpokpokpokpo
Come see dis God Wey I follow follow
Make you buss a dance like soco soco
Cus the beat, E dey sweet pass jollof jollof, jollof jollof, aye aa
Na you know my problem
Make you fix am for me oh
Make you blow your trumpet
As I dance in your way oh
Na you know my problem
Make you fix am for me oh
Make you blow your trumpet
As I dance in your way oh
Written by: Abiodun "24LDZ" Olanipekun, Kofi Adjorlolo, Marvel Onah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...