音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Jaywon
Jaywon
表演者
作曲和作词
Oluwajuwonlo Iledare
Oluwajuwonlo Iledare
词曲作者

歌词

Kemo
T-dollar
I said I dey run
Money deh jinja mi o
If e no be God, how i for dey live my life if no be you baba God
Man gat to shishe gbowo dey dey normal gbogbo wa Lara kan
So many times wey dem talk
To get the money nah by force
And I get good network
Abi you no see my call
Sebi, you get my number, save it
Because so many thing dey my head so
And if no be money
Me, I know dey game cuz dem know
Aah Aah hunn
Zelle the money (okay)
Zelle the money (okay)
Transfer the money (gbess)
Abi, you get my number (gbess)
Zelle the money (okay)
Zelle the money (okay)
Transfer the money (transfer Aahn)
Oooh ooooo
Take your percent, make you send my own
I no disturb your peace, no disturb my own
No holiday me I dey my Zone
And I dey hustle make my people fit dey smile for ghetto
She bi you get my Aza, send my money
Eh no dey funny, tobaa Jime lowo oti' Lon' Wa wahala mi o
Mate pa mate pa mate pa sii" Eh Lorun
Waje gba wagba gba tobaa lo' gbe mi lowo loo
Zelle the money (okay)
Zelle the money (okay)
Transfer the money(gbess)
Omo, you get my number (gbess)
Zelle the money (okay)
Zelle the money (okay)
Transfer the money (gbess)
Mate pa mate pa mate pa sii" Eh Lorun
Waje gba wagba gba tobaa lo' gbe mi lowo loo
Hey bro Shey, you get some dollars
You already know what it is, banger
Written by: Oluwajuwonlo Iledare
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...