King Thona 的热门歌曲
类似歌曲
制作
出演艺人
King Thona
表演者
作曲和作词
David Uzzi
词曲作者
歌词
Fuwon
Uh loooooo yeah
I no go lie
See I dey want you
I swear my life there's no one above you
And for my mind
Na you I wan do
Anything wey go break us I no do
From the time that I met you
Many things don change I repent too
When I no get you go dey come through
Na you be the one I go give all my life to
Omo ele to dan to tu wa leran leyin
Omo jor ma yi seyin
Idi to turn bi steering
Omo ma se mi lese dan
To tu wa leran leyin
Omo jor ma yi seyin
Idi to turn bi steering
Omo ma se mi lese na
Oh baby
So baby I wan know your mind
My baby
So tell me Wetin dey your mind
Oh darling
Shey you go be my ride or die
Cause I just need you by my side
Fine girl from 1999
Too set too fine I no fit lie
Just tell me Wetin I fit buy
To treat you right oh my divine
Yo-yo girl I wan know
Shey na the body wey dey pepper bi to rodo
Ati tomato agino moto
Anywhere your body go dey lead I go dey follow
Omo ele to dan to tu wa leran leyin
Omo jor ma yi seyin
Idi to turn bi steering
Omo ma se mi lese dan
To tu wa leran leyin
Omo jor ma yi seyin
Idi to turn bi steering
Omo ma se mi lese na
Oh baby
So baby I wan know your mind
My baby
So tell me Wetin dey your mind
Oh darling
Shey you go be my ride or die
Cause I just need you by my side
Let me know(x3) your mind
Let me know (x3) your mind
Tell me (x3) Wetin dey your mind
So baby I wan know your mind
So tell me Wetin dey your mind
Shey you go be my ride or die
Cause I just need you by my side
Fuwon
Writer(s): David Uzzi
Lyrics powered by www.musixmatch.com