album cover
Trobul
19
Afro-Beat
Trobul 由 Olakitz; Distributed by X ThePlug 于 2022年9月9日 发行,作为专辑“Trobul - Single”的一部分。
album cover
发行日期2022年9月9日
唱片公司Olakitz; Distributed by X ThePlug
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM109

制作

作曲和作词
Rahman Yusuf
Rahman Yusuf
词曲作者
制作和工程
Xlien
Xlien
制作人

歌词

Izz EA EA EA EA
Olakitz Yahan yeah yeah
Baby omotena
I don dey find you for long, omotena
You stole my heart and soul, baby omotena
Owa somi deda
Stole my phone, my charger (hmmn hmmn)
Baby omotena (ahn ahn ahn)
I don dey find you for long, omotena (ahn ahn ahn)
You stole my heart and soul, baby omotena (ahn ahn ahn)
Owa somi deda (ahn ahn ahn)
Stole my phone, my charger (ahn ahn ahn)
(Hmmn hmmn)
(Hmmn hmmn)
Something strong wey bad dey your body o
Take it easy jhor, malo pami o
Killing me, killing me slow oh oh
Wanting and needing your love
Forever you dey for my mind
(And I no go fit let you go)
Wetin dey for that body
Abi na special something o
Your body drive me crazy
My papa sef don disown me oh
Wetin dey for that body
Want to kill person
Your body drive me crazy
My mama sef don disown me oh
Baby omotena
I don dey find you for long, omotena
You stole my heart and soul, baby omotena
Owa somi deda
Stole my phone, my charger (hmmn hmmn)
Baby omotena (ahn ahn ahn)
I don dey find you for long, omotena (ahn ahn ahn)
You stole my heart and soul, baby omotena (ahn ahn ahn)
Owa somi deda (ahn ahn ahn)
Stole my phone, my charger (ahn ahn ahn)
(Hmmn hmmn)
(Hmmn hmmn)
Izz EA EA EA EA
Written by: Rahman Yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...