制作

作曲和作词
Okpara Jude Chinazom
Okpara Jude Chinazom
词曲作者

歌词

shoe size
Butuo
Yeah
Cuz I Dey shine like Efele Nkuwa
E no mean say Na ndaa nga akuwa
Ginwa
You Dey relax in an Empty Akpa
Nee my hand 🖐
I don break up with my ex Sapa
Onye Enwero amamje Choba Na Akpa Onye Enwero at all
Echi di ime with Postinor10 you cannot terminate one
Higher ka Elevator
Na Enwetekwa Favor
You Dey sere pass Igbo
Passianu update to your neighbor
No put yourself in my shoe
Hapu the Design on my Shoe
No put ur leg in my shoe
The Shoe di Fine but E no comfortable
Check ur time Nwanne Mna Aku
Inwee beat der tii ya ka mna agu
Any where belle face bu ihe bu ihu
Ofacee the front Diokpa anyi gana aga n ilu
Bia ka Ifu Egwutero ya n egwu
Igee nti ofuma Ihe mna agu n egwu
Ichoo iyi my suit Koro tie m n Onu
Sometimes Mna aru oru Tete Ofu reply
Mmamfu
Nsekpuru ani na pull pit Yoba chukwu relationship and i wont cheqt
Mna nnwedi Any Side Chick Aru dim mana Lyrically too sick
Lyrically too sick
No put yourself in my shoe
Hapu the Design on my Shoe
No put ur leg in my shoe
The Shoe di Fine but E no comfortable
My shoe
My shoe
My shoe
E no comfortable
No pull yourself in my shoe
Hapu the Design on my Shoe
No pull ur leg in my shoe
The Shoe di Fine but E no comfortable
Middle finger m bu for F
All i do is win Adiidim Eloose sef
All I see is me Adiidim Afugi sef
All i smell is good mna agbakwa ezigbo perf
Puff puff
All fingers adiro equal
Ufodu n Esewa ufodu na anukwa liquor
My shoe size 35 nke gi 34
Achoom full plate Erifonaram erifo
No pull yourself in my shoe
Hapu the Design on my Shoe
No pull ur leg in my shoe
The Shoe di Fine but E no comfortable
No pull yourself in my shoe
Hapu the Design on my Shoe
No pull ur leg in my shoe
The Shoe di Fine but E no comfortable
My shoe
My shoe
My shoe
E no comfortable
Written by: Okpara Jude Chinazom
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...