歌词
Original
DDR
I’ve been on the road for a longtime brother
Nobody can stop my own shine brother
Me I go dey move
Me I go dey push
Me no send nobody brother
Enemies dey look
To ri pe won ma te te
Me I no dey look their side I no bother o
I go dey wound them
Me I go dey give them from January to December o ahh
Somebody say my name (Tayo Kruz original)
Nobody can stop my shine ooo
Somebody say my name
Say my name
Say my name
Nobody can stop my shine ooo
Owan kele wu kele wu kele
Owan kele wu kele wu kele
Me I do my thing on a lowkey o
Me I no dey fake o
Nobody can stop me now
Omo make them look me as dem like o
Me I just dey light o
Wetin dey sup na
Enemies dey look
Tori pe won ma te te
Me I no dey look their side I no bother o
I go dey wound them
Me I go dey give them
From January to December o ahhh
Somebody say my name (Tayo Kruz original)
Nobody can stop my shine ooo
Somebody say my name (Tayo Kruz original)
Say my name
Say my name
Nobody can stop my shine ooo
Owan kele wu kele wu kele
Owan kele wu kele wu kele
Written by: Tayo Kruz