制作
出演艺人
BOI GEORGE
表演者
作曲和作词
BOI GEORGE
词曲作者
制作和工程
DJ Yello
制作人
歌词
Put my hand on fi your waist
Coz I know say you no
Fit con hesitate now
Put my hand fi your waist.
Coz I know say you no
Fit con hesitate now
Any man wey wan craze
I go show dem sef , me
I dey craze now
Oh Gyal you got.
The fire Waiste ohunn
Eni eji eta Erin o
Oya make we go.
I dey feel you so.
I gatz let you know ohh yeaah
Otikpe ju gan
Omoge o
Kiloshele gan
For your worries
Fi le be
Let the music get inside of you
Gbamu Gbamu
Jigi jigi
A'adigun temi yemi
Omo Aye o
Enemies no go see me nah nah
Gbamu Gbamu
Jigi Jigi
A'adigun temi yemi
Mofe jaiye o
Enemies no go see me nah nah o
Put my hands fi your waist
Coz I know say.
You no fit come hesitate now
Put my hands fi your waist
Coz I know say.
You no fit come hesitate now
Any man wey wan craze
I go show dem sef
Me i dey craze now
Oh Gyal you’ve got
The fire Waiste ohuuuuunn
Fresh from my head to my nicka o
Me and my ****
Say we be making the sicka o
Gyalz all on me
Like a sticker o eh Yeah yeh
Owo ti de.
Shayo ti de
That’s the reason
Why we turn up here
Mofe jaiye o Whoa whoa
Gbamu Gbamu
Jigi Jigi
A'adigun tmi yemi
Omo Aye o
Enemies no go see me nah nah
Gbamu Gbamu
Jigi Jigi
A'adigun temi yemi
Mofe jaiye o
Enemies no go see me nah nah
Gyal I’m gonna do
Whatever you say yeah yeah yeah
See we go sing
We go sing
We go dance
If na galala
We go tear am here.
If na swo
We go tear am here
Dem no fit come dey
Near us here.
Hmmmm dem go dey fear us here
Dem go near us
Dem no fit come dey near us
Dem go dey fear us
Written by: BOI GEORGE