音乐视频

精选于

制作

出演艺人
Johnny Drille
Johnny Drille
表演者
作曲和作词
Prince Omoferi
Prince Omoferi
词曲作者
John Ighodaro
John Ighodaro
词曲作者
制作和工程
Johnny Drille
Johnny Drille
制作人
Teemode
Teemode
制作人

歌词

Na-na, na-na Oh-oh Jumoke there is nobody like you I don check am your loving na true, yeah Falling for your bunny tattoo Dem no know you like I do You dey special to me They don't know You dey give me the joy wey I need They don't know Dem no born me well make I leave They don't know, oh-oh-oh You're just like the air that I need Baby come closer You dey special to me My own, you're my own I wan show them you're my own For you alone, for you alone My money dey for you alone Extraordinary person, oh You are perfect for me Na only you I dey see You dey special to me (Oh my, my, my) Jumoke there is nobody like you I don check am your loving na true, yeah Falling for your bunny tattoo Dem no know you like I do You dey special to me I'm gonna pamper you for life 'Cause you give me peace of mind Here feels like paradise Oh girl, I wanna treat your right I go fight for you (fight for you) And I go enter anybody 'Cause I take your matter personal You're special to me They don't know You dey give me the joy wey I need They don't know Dem no born me well make I leave They don't know, oh-oh-oh Just like air that I breathe Baby come closer to me You dey special to me, yeah Jumoke there is nobody like you I don check am your loving na true, yeah Falling for your bunny tattoo Dem no know you like I do You dey special to me My own, you're my own I wan show them you're my own For you alone, for you alone My money dey for you alone Extraordinary person, oh You are perfect for me Na only you I dey see You dey special to me My own, you're my own I wan show them you're my own For you alone, for you alone My money dey for you alone Extraordinary person, oh You are perfect for me Na only you I dey see You dey special to me Oh, my Jumoke there is nobody like you
Writer(s): Johnny Drille, Prince Omoferi, John Ighodaro, Femi Dada Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out