音乐视频
音乐视频
制作
出演艺人
Wizkid
领唱
Kevin Ekofo
吉他
María José Llergo
伴唱
Valeria Alvarez Clavijo
伴唱
作曲和作词
Ayodeji Ibrahim Balogun
词曲作者
Kevin Ekofo
词曲作者
Richard Isong
词曲作者
Samuel Awuku
词曲作者
Richard Olowaranti Mbu Isong
词曲作者
制作和工程
P2J
制作人
Sammy Soso
联合制作人
Dale Becker
母带工程师
Noah McCorkle
助理工程师
Aidan Duncan
录音工程师
Liam James Hidalgo
助理工程师
Leandro Hidalgo
混音工程师
歌词
[Verse 1]
I been waiting for the day
Them say na kele go kill me
Dem say your body go kill me
But I no just like to Dey lonely
Don't let spend the night alone
Don't let spend the night alone
Use your ikebe super bless me
[Verse 2]
I know
Girl na your matter do me pass
Girl make the matter no go cast
Run up on ur body do the dash
Girl something wey you gats know
Girl I love your body baby pass you
Play for your body like piano
Baby girl I love your body pass you
[Verse 3]
Girl I go really make you wet
Girl I go really make you sweat
Baby girl I like ur body dey
Girl I go really make you wet
Girl I go really make you wet
Girl I go really make you sweat
Baby wrap your legs around my neck
Girl I go really make you
[Verse 4]
Baby tell me how E gats be
I got many things if you ask me
Olomi jor make you rush me
And make we leave if we must leave
See this matter don Dey pass me
Burst many things for your loving
Olomi jor make you rush me
I fit snipe for your love if you ask me
[Verse 5]
When you call up make I Dey I go dey
Everyday and every night
Make we connect till the morning time
You Dey dance I be spender
Your body ginger
Call me Odowgu spender
As the Dj Dey spin am
For your love spend my dirham
[Verse 6]
I know
Girl I go really make you wet
Girl I go really make you sweat
Baby girl I like ur body dey
Girl I go really make you wet
Girl I go really make you wet
Girl I go really make you sweat
Baby wrap your legs around my neck
Girl I go really make you
[Verse 7]
Girl na your matter do me pass
Girl make the matter no go cast
Run up on ur body do the dash
Girl something wey you gats know
Girl I love your body baby pass you
Play for your body like piano
Baby girl I love your body pass you
[Verse 8]
Girl I go really make you wet
Girl I go really make you sweat
Baby wrap your legs around my neck
Girl I go really make you wet
Girl I go really make you wet
Girl I go really make you sweat
Baby wrap your legs around my neck
Girl I go really make you
[Verse 9]
For me Diana
Say your body for me Diana
Say my money for u Diana
Nobody ready pass me Diana
Say u Dey give me cruise Diana
I Dey ready when u leave Diana
Don't let nobody tell u things Diana
Don't let nobody burn the bridge
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Kevin Ekofo, Richard Isong, Samuel Awuku