歌词

Your original one Shatta wale e One don, one don Original one don, original on don From the day I stop school street be ma hope wey I choose No be say me ah fool I just want learn how to get food Hm everything they say be the true talk we no dey play If u show me nonsense I go show u too nonsense See me ataara Money I dey make no be jaara I say I swear for ur moda if ebi ten thousand yeba baala Walee say me a say Heehee Heeehe, heeehe Move for the way Heeehe Heeehe, heeehe Big money no dey shame me Heeehe Heeehe, heeehe I say move for the way Heeehe Heeehe, heeehe Big man no brain When I say move k This be the price if want to Ayigb3 nyo ba k3 wait to Shout out to all the gals I dey fuck Mwaa if u be keeper when I throw mo U no fi create me u go craze fo Ask safiola things I dey chop Dem touch me 24k volts shock I hear say u dey plan for me what the fuck I tell u say God dey juju no fi work I just commot so why u go block Sargent agokoli I break ur walls This be my world So u no fi threat me with words U dey move in circle I move in square This calculation charlie u no go fi dare Fuck social media I dey give u ma wikipedia By book u for dey read yh Shatta Wale brain bigger than 40 feeter Walee me a say e Heeehe Heeehe, heeehe Move for the way Heeehe Heeehe, heeehe Big man u no dey shame Heeehe Heeehe, heeehe I say move for the way Heeehee Heeehe, heeehe From the day I stop school street be ma hope wey I choose No be say me ah fool I just want learn how to get food Hm everything they say be the true talk we no dey play If u show me nonsense I go show u too nonsense See me ataara Money I dey make no be jaara I say I swear for ur moda if ebi ten thousand yeba baala Walee say me a say Heehee Heeehe, heeehe Move for the way Heeehe Heeehe, heeehe Big money no dey shame me Heeehe Heeehe, heeehe I say move for the way Heeehe Heeehe, heeehe Big man no brain Original one don Heehee Heeehe, heeehe Move for the way Heeehe Heeehe, heeehe Big money no dey shame me Heeehe Heeehe, heeehe I say move for the way Heeehe Heeehe, heeehe Big man no brain
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out