音乐视频
音乐视频
制作
出演艺人
MBA FOR AFRICA
表演者
Adam Srae
表演者
Igbinidu Adams Odosa
领唱
作曲和作词
Igbinidu Adams Odosa
词曲作者
Hassan Mustapha Yahaya
词曲作者
Otiono Miracle Ogechi
词曲作者
制作和工程
Arieenati
制作人
Frank Woses
制作人
NYRP
制作人
Red Room
录音工程师
Ikon Ekwuyasi
混音工程师
Brandon "Blue" Hamilton
母带工程师
歌词
Got a lot of friends
Everyday na different girls
All of them dey fall my hand
Nobody gree settle down
Except for one guy
The rest of them no wan try
Kele don block their eye
The matter don spoil my mind
Ya ya ya
Whether na one priestess
Abi village people
Dey swear for my man dem
Cuz na problem
Big problem
Whether na one prophet
Wey no getti conscience
Cuz na problem
Big problem
All my guys need love
Coz we don dey too look each other
E don become big disorder
Abi na fish we be proper
These sad boys need love
Coz we don dey be like each other
This kind of thing is improper
E don become big disorder
Gat a lot of friends
Majority no get sense
The remaining no decent
But na me dey for centre...
Some of them too holy
Their matter no get story
You see them still lonely
Coz dem no just get liver
Whether na one priestess
Abi village people
Dey swear for my man dem
Cuz na problem
Big problem
Whether na one prophet
Wey no getti conscience
Cuz na problem
Big problem
All my guys need love
Coz we don dey too look each other
E don become big disorder
Abi na fish we be proper
These sad boys need love
Coz we don dey be like each other
This kind of thing is improper
E don become big disorder
All my guys need love
Coz we don dey too look each other
E don become big disorder
Abi na fish we be proper
These sad boys need love
Coz we don dey be like each other
This kind of thing is improper
E don become big disorder
Written by: Alele Richard Seal Oroghene, Hassan Mustapha Yahaya, Igbinidu Adams Odosa, Nwaka Tobiloba James, Otiono Miracle Ogechi, Rasmus Kalle Blomgren


