歌词
First verse
Money on d way to me
Na my kind of energy
Make u no de check on me
If u no get cheque for me
Ebelebe if u try me
Only my people understand me
Gucci prada fendi
Daz my only energy
Pre chorus
Badman position
Make u no come de waste my time
I no be small pikin
Me ah independent badgyal tin
Abegi go sit down
The crown de fit me well pass u
I put my mind in my hustle
Oluwa lo se o e no be me
Chorus
Ebi like water money no get enemy
Every human get him own time and season
See me dey buga like who no get enemies
Na God dey do am only am no my story
Second verse
Fly in a pj to the London Town
Find something wey go cool my blood pressure
Mercedes waiting at d airport
As u can see me I like to live the soft life o
Hallelu
Come and see
Come and see as I de do
I de doooooooooo
Pre chorus
Badman position
Make u no come de waste my time
I no be small pikin
Me ah independent badgyal tin
Abegi go sit down
The crown de fit me well pass u
I put my mind in my hustle
Oluwa lo se o e no be me
Chorus
Ebi like water money no get enemy
Every human get him own time and season
See me dey buga like who no get enemies
Na God dey do am only am no my story
Jagajaga me I no like jagajaga
No like wahala o X4
Written by: Copyright Control