制作
出演艺人
Yan Yan
表演者
作曲和作词
Yan Yan
词曲作者
歌词
For Caroline we dey observe
Me and them my guys talking about
The flexing, pussy and the bag
Kope in a twinkle of an eye
Lomo onidi rabata kan balo crayfish koja
Truth to god her back na die
Gbogbo wa ba focus wa ro boya angeli kan lo koja
Kama forogun kin malo far
As omo to ja ti mi o de bad naso i walk up to her
Sexy girl they call me “yan yan
She say she be salewa
O shalewa oni iwa o lewa
I go like to fi e se aya
Je ń gbe e saya
Mi oni gbe e sori chair elese meta
For future purpose naso i clear her
I go do my best but too much of billing
Go make me to japa
I no get iphone including cuban
So tell me your mind
Or make I converse
Make we no prolong matter
Naso she play along
Ni omo ti mo love to the core
I con dey hear say she be dog
Gbogbo joint adugbo lo ti ń fo
Imagine oniye calamity ti ikebe salewa ti cause
Shay you promise to show me love
Why you con dey savage me say am the water in your cup
Shalewa day hardly pick my calls
Arami tiwa lona shalewa
Epon mi tin gbara woń
But salewa wan to flex
Salewa o fe guń keke mo
O fe upgrade koma se snap ninu benz
Oti over blend
Ofe mu moet
Ice on my wrist
Gold plug on my neck
Salewa wan dine wit the devil
She don forget satan na scope guy
He give you one, he collect double
Although me I love you but you fumble
I no go forget all the pains and trouble way you make me go through
Woni moti gbo last
Lomo timo ku le lori show face
Ninu video blow my mind
Emi tuń jiyań pe na lie
When I go confirm am
Number salewa mati di plus one
Is it a crime to love your ass
I fell in love with you
You fell in love with the dollar, euro and pounds
You broke my heart a thousands times
You don turn a bad girl
Salewa ti join gang
Instantly I follow salewa up for Instagram
Me i see as she dey shake body
Yesterday atlanta, tomorrow na for dubai
I see as you day jolificate with hush puppy
As pe salewa na high class girl
She self day follow join for vip
If you see salewa make you clear road
Japa
Because she don dey chop money
2 years later woni salewa de
Eni ti mo expect kowa on fresh
Salewa con day in pains
Rest In Peace is all I can say
You want to ball on top now you don ball
Salewa wetin be your gain
Gbogbo pussy e ti decay
At the age of twenty eight
Salewa oti relegate
Wo bi to ba life ára è de
Shame on you
Ogo ten g è ti hybernate
Written by: Yan Yan