album cover
Hello
3,195
Worldbeat
Hello 由 DAW EMPIRE 于 2023年2月3日 发行,作为专辑“Hello - Single”的一部分。
album cover
发行日期2023年2月3日
唱片公司DAW EMPIRE
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM107

歌词

Elo ya gele let’s party o
Come to my inn No dey dull Make we jolly no fidget Tete wa ka jo jo o
Only you baby koselo mi o
Your presence dey intoxicating, aya ga yaaga yo
From sunset till sunrise
It took time before I realized
You too fine akanchawa
When you smile you look so divine
Hello, sho n gbo mi girl
Ah sho n gbo mi, ah sho n gbo mi, ah sho n gbo mi
Hello, sho n gbo mi girl
Ah sho n gbo mi, ah sho n gbo mi, ah sho n gbo mi
Hello, sho n gbo mi girl
Sho n gbo mi yeah
Hello, sho n gbo mi girl
Sho n gbo mi
All dem lies authentic fugazi
Can’t even get my mind all over it
Right now all am thinking is my money
You dunno what’s going through my mind
Come do me jeje
Gimme all your loving make I become suègbe
No go use to dey gapa
Gbemi saya make I suck like pikin oyonma
From sunset till sunrise
It took time before I realized
You too fine akanchawa
When you smile you look so divine
Hello, sho n gbo mi girl
Ah sho n gbo mi, ah sho n gbo mi, ah sho n gbo mi
Hello, sho n gbo mi girl
Ah sho n gbo mi, ah sho n gbo mi, ah sho n gbo mi
Hello, sho n gbo mi girl
Ah sho n gbo mi
Hello, sho n gbo mi girl
Ah sho n gbo mi
Written by: Abubakar Abdulmutolib Ottan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...