音乐视频
音乐视频
制作
出演艺人
Ayra Starr
声乐
作曲和作词
Awilo Longomba
词曲作者
Prince Omoferi
词曲作者
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
词曲作者
Alabi Kehinde O.
词曲作者
John Ighodaro
词曲作者
Michael Ovie Hunter
词曲作者
Oluwadamilare David Aderibigbe
词曲作者
Prosper Udu
词曲作者
制作和工程
London
制作人
歌词
[Verse 1]
E le oh
Greet everybody for here oh
Padi jo sé sé pele oh
Mo ti so fun won tele oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Them say I dey go cele oh
Them say I dey go cele oh
[PreChorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu
Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Got dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do
[Chorus]
Sabi o
Oh-oh
Sabi o
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Sabi o
Oh-oh
Sabi o
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
[Verse 2]
Oni reason
Oni reason
Why dem dey call me oloyin
While you beefing i’m still leading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion Jimmy Choos
Wanna sip some gin and juice
Tomorrow, will be okay
[PreChorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu
Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Got dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do
[Chorus]
Sabi o
Oh-oh
Sabi o
Oh-oh, h-oh, oh-oh
Sabi o
Oh-oh
Sabi o
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Written by: Awilo Longomba, John Ighodaro, Kehinde .O. Alabi, Michael Ovie Hunter, Oluwadamilar David Aderibigbe, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi, Prosper Udu

