歌词
Sauce like this
Jealousy never get sauce like this
Still no go bad
You no say I be complete set I no be counterfeit
Asampete, I be complete set e no be counterfeit
Oh I, I be complete set you no fit counter this
Ekwueme
They wanna compete, but they be counterfeit
E dey burst my mind
I dey do many things wey dey make me feel alright, feel alright
Omo e dey burst my mind
They no dey do anything we dey make 'em feel alright
Now they wanna look my side
But them go cast
Dance with me, dance with me
They no fit still
They no fit steal
Steal my peace
Jealous me, come for me
But you still no go hot like me
You no go get sauce like me
You still no go bad (still no go bad)
I be complete set set set (still no go bad)
I be complete set you no fit counter this (still no go bad)
And I too set set set (still no go bad)
Jealousy never get sauce like this
They never know when they're doubting me
Say I go reach a new dimension
This girl, she got a little fire
She know say she got a super power
You no go ever catch her doubting that
She fit do anything she want do
Baby girl fit do wetin she put her mind to
I fit do anything I want do
Sauce like this
Jealousy never get sauce like this
Sauce like this, sauce like this
Jealousy never get sauce like this
Me I dey my lane, make you dey your lane
I do my thing, make I do am my way
Dey your dey, make I dey my dey
Still no go bad!
Dance with me, dance with me
They no fit still
They no fit steal
Steal my peace
Jealous me, come for me
But you still no go hot like me
You no go get sauce like me
You still no go bad (still no go bad)
I be complete set set set (still no go bad)
I be complete set you no fit counter this (still no go bad)
And I too set set set
Jealousy never get sauce like this
Still no go bad
Jealousy never get sauce like this
Still no go bad
Jealousy never get sauce like this
Written by: Ugo Uche-Anya