歌词

(Niphkeys, Niphkeys) Top boy Kapaichumarimaichupako Ahn, oya Say, wetin you want? She say "she want love" (kilowi?) "Love without money?" O ni "rara", o ni "rara oh (kilo soh?), sapa is not for me" Ahn-ahn, ko da rara She say "she want love" (what love?) "Love without money?" (money) O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me" (je'omo) Ko da rara (ayiii) Ah, ugly boy see money, the girls dem sawa (dem sawa) Where love dey, money no dey, e fit to sour (e go sour) Sleepless night, mo hustle pa, k'apo mi le shaka (ko shaka) Alaye, na when money dey you go fit to gara (ayii) (Kilowi?) Ahn-ahn, oya, say Tell me who no like better things Motor wey no like mechanic Snitch wе no like dey cash (je'omo, je'omo) Shoppеr wey no like the Gucci Oya, say Tell me who no like better things Motor wey no like mechanic Snitch we no like dey cash Shopper wey no like the Gucci Uhn, say, say I just wanna ball, I just wanna flex Live my best life, zero tolerance for stress She say "money for hand, her back for ground" Oya, where your aza?, make I spoil your account Jekin f'owo ba e sheere, my baby, my baby (jekin f'owo ba e sheere, my baby, my baby) Gbenu si 'bi bayi, je'a je'te, je'a je'te (gbenu si 'bi bayi, je'a je'te, je'a je'te) Before you kala, guy, ready do soapy (before you kala, guy, ready do soapy) Na all girls like money, dem be like OG (na all girls like money, dem be like OG) She be saying "she want love" (she want love) She want care (she want care) She wan cuddle with money on top" (cuddle with money on top) E mi ika, mo fun je Repete, with jara on top Uhn, oya Say, wetin you want? She say "she want love" "Love without money?" O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me" Ko da rara She say "she want love" "Love without money?" O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me" (je'omo) Ko da rara (ayiii) Ah, ugly boy see money, the girls dem sawa (dem sawa) Where love dey, money no dey, e fit to sour (e go sour) Sleepless night, mo hustle pa, k'apo mi le shaka (ko shaka) Alaye, na when money dey you go fit to gara (ayii) (Kilowi?) (Je'omo, je'omo) (Astala, astala) (Tell me who no like better things) (Motor wey no like mechanic) (Snitch we no like dey cash) (Shopper wey no like the Gucci) (Timi Jay on the track)
Writer(s): Omoniyi Temidayo Raphael Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out