制作

出演艺人
Flektaman
Flektaman
表演者
Lord ice
Lord ice
混音师
作曲和作词
Toritseju Samuel ETIKERENTSE
Toritseju Samuel ETIKERENTSE
词曲作者
制作和工程
Lord ice
Lord ice
制作人

歌词

Ajagbunare oooo Oderen Oderen Oderen Anse Anse Anse
Toritseju pon the case again
oo na na na Samuel pon the case again
Oti ETIKERENTSE ooo
Toritseju pon the case again oo na na na Samuel pon the case again
E don Red o mama
E don Red o, fire get red
Fire get red , Fire get red oo get red oo
E don red oo mama e don red oo
Fire get red, Fire get red oo, get red oo
That woman wey them throw from window na Fela mama oo
And Fela wey you see so oo na person papa oo
The oil wey them Dey fight for so na masses get am oo
Militants Dey vex
Them Dey kidnapped Whity
Militants Dey vex, them Dey kidnapped Whity
E get the way them Dey vex right now them fit kidnap abino kidnap abino ooo
E don red oo mama
E don red oo
Fire get red
Fire get red
Fire get red ooo, get red oo
Naija go better
Naija go better
Naija go better one day
Iyendo Iyendo tiamale
Iyendo Iyendo tiamale
Asomu lomu ti owi aja wey tiamale
Asomu lomu ti owi aja wey tiamale
Asomu lomu ti owi aja wey tiamale
Asomu lomu ti owi Aja wey tiamale
Iyendo Iyendo tiamale Iyendo Iyendo tiamale
E don red oo mama
E don red oo
Fire get red
Fire get red oo
Get red oo
E don red oo mama
E don red oo
Fire get red
Fire get red ooo get red oo
Ahhh Ahhhh ehhh ehhh
Ahhh Ahhhh ahaaa
Written by: Toritseju Samuel ETIKERENTSE
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...