制作
作曲和作词
Terence Kwasi Bonsu
词曲作者
LANRE GABRIEL OYEBADE
词曲作者
Felix Appiah Korang
词曲作者
Errol Anthony Walters
词曲作者
歌词
Girl you the one wey i want
Anytime any place
So show me your location
And when you walk pass the man dem
Yes all the man Dem
Give you an ovation
Oh girl your body bad oh
The way you dey put am for rotation
I wanna make you mine oh and
Here is my open invitation
Baby girl follow me oh
The way u dey whine body oh
You dey make me mad oh
You dey make me mad oh
So folake sunmomi oh
Come make we join body oh
You dey make me mad oh
You dey make me mad oh
You know you know you know
I got chedda im a good fella
Oh my lover baby
You know i can sing dat acapella
For my lover baby
You know i got chedda
I'm a good fella
Oh my lover baby
You know i can sing that acapella
For my lover baby
You always on my mind
Can't simply now decide
I really can't go
So i just wait my baby I don't mind
Take all my money odo
You carry back
You carry contour
Cannot switch sides you gat the Control
Call me six times I'm picking your call
Hmmm
So tell me why I no go
Showcase your low waist
Girl I go co-operate with your kupe
Girl you be shawa I be cote
Anything fit happen today
Nakupenda nagode
Alomo fit sweet am today
Anything fit happen today
For anywhere where me i go Dey
Baby girl follow me oh
The way u dey whine body oh
You dey make me mad oh
You dey make me mad oh
So folake sunmomi oh
Come make we join body oh
You dey make me mad oh
You dey make me mad oh
You know you know you know
I got chedda im a good fella
Oh my lover baby
You know i can sing dat accapella
For my lover baby
You know i got chedda
I'm a good fella
Oh my lover baby
You know i can sing that acapella
For my lover baby
Written by: Errol Anthony Walters, Felix Appiah Korang, LANRE GABRIEL OYEBADE, Terence Kwasi Bonsu