音乐视频

音乐视频

制作

作曲和作词
Ogbonna Victor Chukwuebuka
Ogbonna Victor Chukwuebuka
词曲作者
ikenna ekezie
ikenna ekezie
词曲作者
制作和工程
Naughty beatz
Naughty beatz
制作人

歌词

Oh DJ play the music make i dance away my stress
Bartender give me bottles on top the ones i shark
Oh dj play the music make i dance away my stress oh
Bartender give me bottles on top the ones i shark Oh
A man is handsome na for pocket Oh
No mouth if kudi no dey for pocket oh
Rich man voice oh na him wealth yole
Money talk bullshit work oh naa
When money dey everybody wan associate
(Make i tell them the koko)
You get money baba self go dey call you baba
If pikin wash hand well e go fellow elders chop oh
That is money talking
Forgot noise make money nwanne
Brother money good oh
Ehh money good oh
If pikin wash hand well e go fellow elders chop oh
That is money talking but
Welu nwayo chuo money nwanne olorun
A millionaire wants to be a billionaire
Even a billionaire wants to be a trillionaire
But as you dey look for this money
No chuck hand for nonsense
If you dey get money
Get the one wey go give peace of mind oh
Cuz e go be
This money go reach everybody
(Oya tell them the koko)
E go be this money go reach everybody
As you dey hustle dey pray na little patience you need oh
Na little patience you need oh
Oh DJ play the music make i dance away my stress
Bartender give me bottles on top the ones i shark
Oh dj play the music make i dance away my stress oh
Bartender give me bottles on top the ones i shark Oh
Written by: Chukwuebuka Victor Ogbonna, Naughty beatz, ikenna ekezie
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...