制作
出演艺人
Wendy Shay
表演者
作曲和作词
Wendy Addo
词曲作者
Ricky Nana Agyeman
词曲作者
Kelvin Brown
词曲作者
制作和工程
Genius Selection
制作人
歌词
[Intro]
Haba
I dey really crush on you
It's Wendy Shay on the beat
Ru-ru-rufftown Records
Another, another
[Verse 1]
As you knock on my door, ko-ko-ko
You want to enter my so-so-so
I no be Wizkid, no, no, no
But I know you like my so-co-co
Had you no believe potopo
How will know you sure, sure, sure (ehh)
Before I no dey like you at all
Then I dey bore 'cause you ah you make me dey fall
If I give you my hand, eh wey you no shake, I go shy ohh
If I give you my heart, ehh, wey you no take, I go die ohh
[Chorus]
Ɔdɔ
Medɔ, ehh, ehh
Ɔdɔ ɔdɔ
Ɔdɔ yɛwu medɔ, ehh
Ɔdɔ
Medɔ, ehh, ehh (Yeah yeah yeah)
Ɔdɔ ɔdɔ
Ɔdɔ yɛwu medɔ, ehh
[Verse 2]
Them say I flex on you
Whatever them say, baby, no be true
Longtime, I dey check you no dey close my door
Girl you, I fit come through
Another, she say
Love wey I get, it no be prepaid
I dey lock oh, your backa wey feel me ehh
I dey for Rufftown, I take bullet for you
Send me the location
Pull up in a Benz on you
No far, them don't know
I dey really crush on you
Me and you, vacation
Hop inna me Benz, let's go
No far, them don't know
I get biggy love for you
[Chorus]
Ɔdɔ
Medɔ, ehh, ehh
Ɔdɔ ɔdɔ
Ɔdɔ yɛwu medɔ, ehh
Ɔdɔ
Medɔ, ehh, ehh
Ɔdɔ ɔdɔ
Ɔdɔ yɛwu medɔ, ehh
[Verse 3]
Wo ne me wiase anigye oh
Medɔ wo ehh, medɔ wo
Makoma yɛ wo deɛ oh
Medɔ wo ehh, medɔ wo
Eh, your love give me allergy
If I sick your love be my remedy
And I don't want nobody
Me and you go dey, 'til eternity
If I give you my hand, eh wey you no shake, I go shy ohh
If I give you my heart, ehh, wey you no take, I go die ohh
[Chorus]
Ɔdɔ
Medɔ, ehh, ehh
Ɔdɔ ɔdɔ
Ɔdɔ yɛwu medɔ, ehh
Ɔdɔ
Medɔ, ehh, ehh
Ɔdɔ ɔdɔ
Ɔdɔ yɛwu medɔ, ehh
Written by: Genius Selection, Kelvin Brown, Ricky Nana Agyeman, Wendy Addo