制作
出演艺人
Sean Tizzle
表演者
作曲和作词
Oluwaseun Morihanfen
词曲作者
Olufemi Oluwaseun Olawuyi
词曲作者
Godsfavour Chdozie
词曲作者
制作和工程
Stephkeyzz
制作人
歌词
Na with you at the end of the day
Omoge jekin gbe e lo le
Long time I’ve been looking your way
Turn around make we do am again
Go tell your mummy that you’re waiting for somebody
Go tell my daddy kpe iwo nikan lokan mi yan
Monalisa ..
I Dey see you for my insta …
See
I wan see you
My darling
I’m loving you
My darling
Come here
My darling
I’m loving you
My darling
Focus I Dey focus
On you on you
On you on you
On you on you
On you on you
Girl I am addicted to you
Tell me Wetin man go do
E be like sey you don use me juju
Oya
Tell me Wetin man go do …
Walahi if I leave you na die
My life I give you my life
My wife only you sweet like 5alive
Combine me and you no go divide
Monalisa ..
I dey see you for my insta …
I wan see you
My darling
I’m loving you
My darling
Come here
My darling
I’m loving you
My darling
Focus I Dey focus
On you on you
On you on you
On you on you
On you on you
Tizzle…
Give me overload
Written by: Godsfavour Chdozie, Olufemi Oluwaseun Olawuyi, Oluwaseun Morihanfen

