歌词

Rord Kelly bad man Onwero Paper chaser See The hustle is against poverty not against your fellow geez Ejikwana Na ibu Na Oge wee kpoo your guy lazy gee Ibutekwe Ike Nwanne echozokwa ebe isi If you no know am shut up onyeisi adiro edu Onyeisi Ma ijiro ego forget Na only time e go take Igaahana ga bute Ike ha ga aku how manage He buy car Na lie Niggah everything Na package Iricha ego Imara Onye ga aku gi how market Kpom kpom Na who dey knock Tell them say I dey for up No cap you too dey talk Ogbe O.T grab your cop Kpom kpom Na who dey knock Tell them say I dey for up No cap you too dey talk Ogbe O.T grab your cop The picker wey be ripper Na one day them go beat am I run am transfer but the bank go debit am Na who go come settle am No be even me wey do am Weytin don go don go abeg Oga sir forget am Roord Anu ana agba egbe Onoro ebe Ono na achu ngbada Tau tau mpa choi mmanwu ndi banyi bu ulaga Ndi popo Bata ihe iga Na anu by tatata I still get full hope as far say I get data Onye Olewa piba ihe ipita ga ana hi Na akpa Two thousand and something Na him I first enter abakpa Obi ha adiro mma owe ka ha Ji ama aka akpa Akari iji agwo Ke nku but no way Ona Aya ata Any food Na food I no mind even Abacha To be honest Ogbe odikwa ka egwua sim Na obara Aya Aman rinwum make Na obu Agha akara aka Onye mgbu mechie onu isi di ya ka ebe aruru aja Kpom kpom Na who dey knock Tell them say I dey for up No cap you too dey talk Ogbe O.T grab your cop Kpom kpom Na who dey knock Tell them say I dey for up No cap you too dey talk Ogbe O.T grab your cop Rord Kelly bad man Paper Chaser
Writer(s): Anih Elijah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out