制作
出演艺人
Nelson Cool
表演者
Qheli
表演者
作曲和作词
Ozioko Anene Nelson
词曲作者
Michael McAnthony Onyeka Onuora
作曲
制作和工程
Qheli
制作人
KEVYN MULAHH
混音工程师
歌词
[QHE QHE QHELI]
Hmm no Para
Hmm no Para
Hmm no Para
Hmm no Para
See for this life I no come to suffer
So run run run your race
Make I Dey run my race uhhhh
When the Raba Dey you gum body o
But when I broke e no come funny o
Next biggie man wey Dey waka waka waka
You follow follow follow
I no fit to Shalaye
I no fit to work o
Person come chop
Me I no be gbolo
Ogbeni shut up
Oya siddan
Carton man siddan
No cap nonsense
Shee you wan collect?
I say nobody go fit do me unnecessary
Who Dey
Who Dey
Who Dey para?
Kiloshele
No Dey para
Me I no be your messiah
(Hmmm no Para, Para)
Who Dey
Who Dey
Who Dey para?
Kiloshele
No Dey para
Me I no be your messiah
(Hmmm no Para, Para)
Me be the baddest
And na me be the finest
And I’m chilling with the baddest
(Hmm no para)
Na me be the baddest
And na me be the finest
And I’m chilling with the baddest
(Hmmmm…Para, para)
Me no geti time
If you geti yawa Take am go front
All of my guys dem dey my back
Plus Oluwa,
Me I no Dey form for you
Only me know Wetin I don do
You no fit put leg for my shoe
So no be me wey go blow your flute
Ahh ahh ahhh ahhh
So no man can test me
No man can test meeee
See no man can fight me
No man can fight me
Oya siddan
Cappa man siddan
No cap nonsense
Shee you wan collect?
I say nobody
Go fit do me unnecessary
Who Dey
Who Dey
Who Dey para?
Kiloshele
No Dey para
Me I no be your messiah
(Hmmm no Para, Para)
Who Dey
Who Dey
Who Dey para?
Kiloshele
No Dey para
Me I no be your messiah
(Hmmm no Para, Para)
Na me be the baddest
And na me be the finest
And I’m chilling with the baddest
Na me be the baddest
And na me be the finest
And I’m chilling with the baddest
Written by: Michael McAnthony Onyeka Onuora, Ozioko Anene Nelson