歌词

Kokoloko momani otokpokose Your body na my first aid care Body wey Dey make me want to lose my senses Come along make you jakutukpa make you jack my sense I dey hot, nato cool myself E don burst, na to cast and bend it I reminisce, fine remedy All of those times you be my medicine My right energy, my sweet cannabis When I dey down she goes down on her knees I reminisce, fine remedy All of those times you be my medicine My right energy, my sweet cannabis When I dey down she goes down on her knees Wetin I go gain if I lose your love No more there when I need your touch Fire me if I ever wrong We go Dey till thy kingdom come You deserve all the love I give None but you wey fit grant my peace And this time e don dawn on me Without you I no feel complete I no fit explain wetin I Dey feel right now (Gladness) You dey pon my mind (Madness) If you no con Dey my side (Sadness) On my side (Kindess) Even if them tell me stop I go still wan go (blindness) Kirimato high my soul (highness) Na you I wan give my love I reminisce, fine remedy All of those times you be my medicine My right energy, my sweet cannabis When I Dey down she go down on her knees I reminisce, fine remedy All of those times you be my medicine My right energy, my sweet cannabis When I Dey down she go down on her knees Wetin I go gain if I lose your love No more there when I need your touch Fire me if I ever wrong We go Dey till thy kingdom come You deserve all the love I give None but you wey fit grant my peace And this time e don dawn on me Without you I no feel complete
Writer(s): Imaekhai Richard Igebina Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out