album cover
Dispatch
album cover
Dispatch 由 SDX 于 2023年6月23日 发行,作为专辑“Dispatch - Single”的一部分。
发行日期2023年6月23日
唱片公司SDX
语言English
BPM
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

歌词

Dispatch - DJ Xclusive
Yourrr
Yourrr
Exclusive
Only one night, only one friday no ght don turn to day time
No fit get over, over you love
Even if you no dm me location to tell me come over (I dey for Ghana)
Dispatch! Make I come through like dispatch
I dey your door like ASAP
So no go put me for reserve oh reserve
You deserve everything you deserve
If I loose you nah misguard
So tell me wetin you decide o decide
Pastor don talk say make I change my calling
Doctor don say the remedy go dey your body
This your BI no let me face my front
Many things wey I fit do for the sake of love
If I no get you love, I go get your love
I tell her it is high exclusive when the girls dem like
Excuse me no dey waste my time
Make you tell me malo shey mi bayii
Girl I don't know but I see four rader
For my GPS time go right, turn left
(You've arrived ed at your destination)
Dispatch! Make I come through like dispatch
I dey your door like ASAP
So no go put me for reserve oh reserve
You deserve everything you deserve
If I loose you nah misguard
So tell me wetin you decide o decide
Pastor don talk say make I change my calling
Doctor don say the remedy go dey your body
This your BI no let me face my front
Many things wey I fit do for the sake of love
If I no get you love, I go get your love

Loading...