歌词
Uptibaeyeby oh
Y.O pon em
Girlie you dey ginger me,
Me no deny o
Make I signal you
I no go hinder you ohh
I be cumin inside. you oh yeh yeh
Girlie you dey ginger me,
Me no deny o
Make I signal you
I no go hinder you ohh
I be cumin inside. you oh yeh yeh
I be boy wey nobody care for
But nah me the guy wey the girl dey fall for uhh
Big ishe shole je tan
And you gatto be careful
Enemies dey your back dey plenty
So many friendnemies
Wey dem dey risi me
Dem fit to killi me
But oluwa don cover me yeh
Anglina no ikwobi
She giving ginger equally
She no geti rival, if she be Delilah I no go samsoni
So nothing fit to make man weak
So many things wey dey make man think
No be one girl for me normally
Emi tan wa mi
Malo kobami
And my blessings MALO kojami
She be one Buh
She go make you make you gbebon
Ibadi she gbepon
You no what I dey on
I go like to gbe tan ohh
She be one Buh
She go make you make you gbebon
Ibadi she gbepon
You no what I dey on
I go like to gbe tan ohh cuz
She be antenna for the dollar sign
Nah everybody know wetin girls dey find
Oju mi full light even when I'm high
She no fit waste my time
Nobody go kill my shine in my life and in my line
Make to jah make I dey alright
Girlie you dey ginger me,
Me no deny o
Make I signal you
I no go hinder you ohh
I be cumin inside. you oh yeh yeh
Girlie you dey ginger me,
Me no deny o
Make I signal you
I no go hinder you ohh
I be cumin inside. you oh yeh yeh
Written by: BABATUNDE FAVOR OLAMILEKAN, Young Oracle