制作

出演艺人
Nú Baby
Nú Baby
表演者
作曲和作词
Nú Baby
Nú Baby
词曲作者
Tolu Ogunwomoju
Tolu Ogunwomoju
词曲作者
制作和工程
GMASTERED
GMASTERED
制作人
Hyphen
Hyphen
制作人

歌词

Girl i no mind
Girl i no mind if you follow me go
O girl you sweet me like tampico
Ko ma lo koro biko biko (kopiko)
O when you whine am girl you pause tornado
Girl for your matter i dey catch holy ghost
If you no go mind girl i follow you go
Your kind wahala na the type i need o
I go tread jeje cause girl i need o
Kin to ma gapa like boy alinko
Girl you dey scatter my head o ah
Ngbo ngbo scatter scatter my head
Girl you dey busss my head o ah
Ngbo ngbo bussi bussi my head
Girl you dey scatter my head o ah
Ngbo ngbo scatter scatter my head
Girl you dey busss my head o ah
Ngbo ngbo bussi bussi my head
Girl you no know wetin i dey feel
Girl you no know wetin i dey see
Make i put you front page of the magazine
Make i put you front page of the magazine
Make we no go miss opportunity o
I wan try check your availability o
If any boy try na con bility o
Con con conconbility o
This one wey i dey talk no be probability o
And if you check down i get a big hmmm
Incase you wan test my agility o
O girl you sweet me like tampico
Ko ma lo koro biko biko
O when you whine am girl you pause tornado
Girl for your matter i dey catch holy ghost
If you no go mind girl i follow you go
Your kind wahala na the type i need o
I go tread jeje cause girl i need o
Kin to ma gapa like boy alinko
Girl you dey scatter my head o ah
Ngbo ngbo scatter scatter my head
Girl you dey busss my head o ah
Ngbo ngbo bussi bussi my head
Girl you dey scatter my head o ah
Ngbo ngbo scatter scatter my head
Girl you dey busss my head o ah
Ngbo ngbo bussi bussi my head
I no mind o ah
Body nice o
I no mind o
Written by: Nú Baby, Tolu Ogunwomoju
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...