制作
出演艺人
Damilfice
表演者
作曲和作词
Yisa Damilola
词曲作者
MALIK AJIBADE
词曲作者
制作和工程
Hamis
制作人
歌词
Whine for the boy , whine for the boy
Move for the boy , move for the boy
Whine up your waistline
Whine up your bumper
Erima go low low
O baby let me give you plenty love
I go even give you jara o
Anybody mess up for your side
Omo me I go para o
I shoot a man down for you my gyal
Catch a case for you my chargie
Erima this your body make me manya
Make me lose control
Erima body banging banging
Erima body got me wanting
Erima get something
wey me I never see before oh no
Erima body banging banging
Erima body got me wanting
Erima get something wey dey
Make my man dey kolo
So me I sing
Whine for the boy , whine for the boy
Move for the boy , move for the boy
Whine up your waistline
Whine up your bumper
Me want to feel alright
So me I sing
Whine for the boy , whine for the boy
Move for the boy , move for the boy
Whine up your waistline
Whine up your bumper
Erima go low low low
Girl you know say Dey Dey call me don
Shey you no jazzy baby tell me
What is wrong
Say if na money girl you know e Dey pocket
Say if they try you omo Dey go kick bucket
Yeah
Say you no know say na me dem Dey
Call the don
Shey you no jazzy tell me girl
Wetin Dey sup
Say make they shut up make they
Let the money talk
Money no Dey because since them
Never tour
Party lo ka ma party lo
Follow me dance
Omo omo mai lo
Party lo ka ma party lo
To na ti tan
O ma ba mi lo
Baby ma the weekend oh ahh
Erima your body wicked oh ahh
Baby make you whine am
So me I sing
Whine for the boy , whine for the boy
Move for the boy , move for the boy
Whine up your waistline
Whine up your bumper
Me want to feel alright
So me I sing
Whine for the boy , whine for the boy
Move for the boy , move for the boy
Whine up your waistline
Whine up your bumper
Erima go low low low
Whine for the boy , whine for the boy
Move for the boy , move for the boy
Whine up your waistline
Whine up your bumper
Me want to feel alright
Whine for the boy , whine for the boy
Move for the boy , move for the boy
Whine up your waistline
Whine up your bumper
Erima go low low low
Written by: MALIK AJIBADE, Yisa Damilola