制作
作曲和作词
Igholuya Jesuovie Joseph
词曲作者
歌词
Me nor really send
What me really want
Na fame yeah
Voices on my head
I be fighting on my demons
Doing shit for long
Pray the blessings for my day ones
Giving too much trust
Even they are not the real ones
Fighting many years
We are fighting for tha freedom
Only jah pray
Make he come down and save us
Pray for more wins
And we pray for no losses
Rythyms upon rythyms
Say na wetin man Dey reason
Hustle for myself
Cause I got no one to pressure
Woah woah woah
Woah woah woah
Uh uh uh
Yeah yeah
Many man them know
Me I nor Dey ever joke oh
Focused on my grind
Swear na money I Dey find oh
Many things I do
Na to make sure say I get oh
The pain for my chest
Swear e don hook me for neck oh
Mama self Dey pray
Make her son getti money
Even for my area
Dem know say I like money
Don't look down on me
Me I get dreams I won chase
Make we watch and see
Them go soon Dey call me HOV oh
Woah woah woah
Woah woah woah
Uh uh uh
Yeah yeah
Money on my mind alnight long yeah
Doing what I do for my family
Money on my mind alnight long yeah
Doing what I do for my family
Money on my mind alnight long yeah
Doing what I do for my family
For my family
Yeah yeah
Yeah yeah
Me and all my **** we go celebrate
Me and all my **** we go jubilate
Me and all my **** we go celebrate
Me and all my **** we go jubilate
Written by: Igholuya Jesuovie Joseph