制作
出演艺人
Abobi Eddieroll
表演者
Dr Barz
表演者
作曲和作词
Edmond Osumawei
作曲
Victor Akpomon
作词
歌词
Chorus:
IGBOOOO IGBOOOIGBO
(I wanna smoke Igbo)
I wanna smoke Igbo
IGBOOOO IGBOOOIGBO
(I wanna smoke Igbo)
I wanna smoke Igbo
Verse1:
Pass the kpoli to the left man
Bring am make I test am
No shakingtree I go chest am
Kpoli go take away the stress man
Coolu down the Headpan
Make us United no be West Ham
Focus!
Puff puff pass No dey waste am o
Or you go buy market
Wey nor be Next Time o
Aboi no lap me if na your first time o
Cos na virgin them go prass Cast
Rugged u
Chorus:
IGBOOOO IGBOOOIGBO
(I wanna smoke Igbo)
I wanna smoke Igbo
IGBOOOO IGBOOOIGBO
(I wanna smoke Igbo)
I wanna smoke Igbo
Verse2:
We burn bush
Green leaves in brown paper
Marijuana na fine girl
Dey can’t hate her
One tie of loud
Omo na town shaker
Who go call police nai dem crown hater
Wasted Ganja lovers are the great men
Bob Marley n Co we can’t replace dem Replay them
Find their roots and then retrace them
You go feel free even when life wan Enslave men
Chorus:
IGBOOOO IGBOOOIGBO
(I wanna smoke Igbo)
I wanna smoke Igbo
IGBOOOO IGBOOOIGBO
(I wanna smoke Igbo)
I wanna smoke Igbo
Bridge:
Chorus:
IGBOOOO IGBOOOIGBO
(I wanna smoke Igbo)
I wanna smoke Igbo
IGBOOOO IGBOOOIGBO
(I wanna smoke Igbo)
I wanna smoke Igbo
Written by: Edmond Osumawei, Victor Akpomon

