制作
出演艺人
Nikkyboy
表演者
作曲和作词
Destiny Nnanta
词曲作者
歌词
And I remember when I just Dey
Just Dey work work work
And i remember when I just Dey
Just Dey strive strive strive
Now the money don show
The money don show
Dem wan Dey talk talk talk
Now the money don show
The money don show
U better keep shot shot shot
And I remember when I just Dey
Just Dey work work work
And i remember when I just Dey
Just Dey strive strive strive
Now the money don show
The money don show
Dem wan Dey talk talk talk
Now the money don show
The money don show
U better keep shot shot
Me ah don dey for the street
Me ah don dey think a lot
Now ah don to smoke a lot
Now ah don dey fall in love
Hard guy for the street wey dem
Think sey eh
Me ah don dey for the street
Me ah don dey think a lot
now ah don to smoke a lot
Now ah don dey fall in love
Hard guy for the street wey dem
Think sey eh
Eh eh many many people
Don talk plenty things
O no no no no
Sey na the money wey me sef ah no get
O no no no
When the money burst in
All the people dem Dey come close
When the money seff e no Dey
Everybody e dey go far away
Oh oh oh
My mind e no fit concentrate again
I know know oh oh oh
Which person wey go call me
Tell me sey this person na fake o
And ah Dey try to keep everything real o
Everything real o
And I remember when I just Dey
Just Dey work work work
And i remember when I just Dey
Just Dey strive strive strive
Now the money don show
The money don show
Dem wan Dey talk talk talk
Now the money don show
The money don show
U better keep shot shot
And I remember when I just Dey
Just Dey work work work
And i remember when I just Dey
Just Dey strive strive strive
Now the money don show
The money don show
Dem wan Dey talk talk talk
Now the money don show
The money don show
U better keep shot shot
Many many thanksgiving
We Dey give
We Dey pray to God for life
Many many thanksgiving
We Dey give
We Dey pray to God for life
Now the money don show
The money don show
Dem wan Dey talk talk talk
Now the money don show
The money don show
U better keep shot shot
Written by: Destiny Nnanta

