音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Yemi Alade
Yemi Alade
表演者
作曲和作词
Yemi Alade
Yemi Alade
作词
Philip Ahaiwe (Philkeyz)
Philip Ahaiwe (Philkeyz)
作词
制作和工程
Effyzzie Publishing
Effyzzie Publishing
编辑工程师

歌词

Baby go down
Down... down... down... down
Baby go down
Down... down... down...
(Baby go down... down... down)
Oh Lord.... (Oh Lord)
Oh Lord.......
Gbabê
Oh boy our chemistry fit make one cry
(cry; cry)
Me can't believe that it is you I like
(You I like)
Oh boy our temperature o gbona felifeli
(felifeli)
Dem dey observe our love like na teliteli
(teliteli)
I too sabi, I no sabi
Anyhow wey dem dey feel
Buh when I am with you
I feeling like a "G"
You no sabi, you too sabi
Anyhow wey dem dey feel
Buh when I am with you
I'm feeling like a "G", cos....
You too gbaski omo baby, Yeah!
You too set, that's what I'm saying, Now!
I don't ***** how to do this one now
Oh Now.......
Baby go down
Down... down... down... down
(me & you...)
Should get down
Down... down... down...
To Toulouse
Baby go down
Down down... down down down
So we go go down
Down... down... down...
(Hmmmmm, me & you ahhhhh)
Oya ju s'ile (ju s'ile)
Ju s'ile (ju s'ile)
Ma farabale baby show yourself
Oya ko m'ole (ko m'ole)
Ko m'ole (ko m'ole)
Oh na na na na na
Baby make we dorty dem (dorty dem)
E dorty dem (dorty dem)
Ma farabale baby show yourself
Dorty dem (dorty dem)
E dorty dem (dorty dem)
Oh na na na naaaa na na na
I too sabi, I no sabi
Anyhow wey dem dey feel
Buh when I am with you
I'm feeling like a "G"
You no sabi, you too sabi
Anyhow wey dem dey feel
Buh when I am with you
I'm feeling like a "G" cos.....
You too bad, omo baby, Yeah!
You too set, that's what I'm saying... Now!
I don't ***** how to do this one now
Oh now.......
Baby go down
Down... down... down... down
(me & you)
We should get down
Down... down... down
To Toulouse
Baby go down
Down down, down down down
So we go go down
Down, down, down
(Hmmm me & you....)
Huh Lord.......
Huh Lord..............
Ah.......... Yeah!
Sing, Yemi Alade (...mi Alade)
Effizy Baby (Effizy Baby)
Baby go down
Down, down, down
Baby go down (eh...........)
I too sabi, I no sabi
Anyhow wey dem dey feel
Buh when I am with you
I'm feeling like a "G"
You no sabi, you too sabi
Anyhow wey dem dey feel
Buh when I am with you
I'm feeling like a "G"
I too sabi, I no sabi
Anyhow wey dem dey feel
Buh when I am with you
I'm feeling like a "G"
You no sabi, you too sabi
Anyhow wey dem dey feel
Buh when I am with you
I'm feeling like a "G"
Baby go down
Baby go down
Baby go down
Written by: Philip Ahaiwe (Philkeyz), Yemi Alade
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...